CEO Up and Down Nig LTD 2
Soon, we reached my destination! As I alighted I asked Mr Rider how much my fare was! I shouldn’t have!
Mr Rider: Na 300 oga
CEO: tiree wetin? I was mad! The fare was 150 per person
Mr Rider: oga I tell you befo you enta o. Na why I no carry anoda passenja o.
CEO: Whish time you tell me? Me I no yeah anytin o… (I was on the phone as I got on his bike and by this time we were already frowning daggers at each other)
me I no fit give you 300 o… from where to where? Na today?
Mr Rider: Oga I no go gree o… If to say you tell me, I fo stop carray anoda pesin join you, I no fo carry only you….
